Key appointments Ghana new president John Mahama make
- Julius Debrah go now serve as di current Chief of Staff to Ghana president John Mahama. Dr Callistus Mahama dey appointed as Executive Secretary to president Mahama. Di appointment of Dr Mahama take effect from Tuesday 7 January, wey be same day dem swear-in president Mahama.

Read the Full BBC Article at:
[ https://www.bbc.com/pidgin/articles/cwy381jez84o ]
Similar Media and Entertainment Articles
[ Sat, Dec 14th 2024
] - bdnews24